LYRICS: Skales – Currency Ft Davido

Lyrics Of Currency By Skales Ft Davido
(Intro)
S to the K, OBO Baddest
Priceton on the beat
Yea eh, eh eyyy eh, eh ah eh, eh eyyy eh
Mr Skales on a mission, them they see on television
(Chorus – Skales)
Shebi na currency, boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you, boogie down make I blow it on you

Shebi na currency
(Bridge – Davido)
The dollar dey, pounds dey, the mulla dey

Everything dey
[Verse 1 – Skales]
Me and my guys steady giving them levels anytime, anytime wey we come around yea
See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey, where dem dey
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday, that’s why she no go let me go
(Chorus)
Shebi na currency, boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you, boogie down make I blow it on you
Shebi na currency, boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you, boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
(Bridge – Davido)
The dollar dey, pounds dey, the mulla dey
The dollar dey, pounds dey, the mulla dey
Everything dey
(Verse 2 – Davido)
Shey you need currency, tap into my blessing
Money dey for here oo cos my music sell me
I win every every, dem dey wonder want I’m doing
No jazz for here oo, everything na just God’s doing
You ain’t got doe like me, you ain’t got flows got hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it
Omo they go just do it
I say you no getting doe like me, you no getting flows getting hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it baby
Omo they go just do it
(Chorus)
Shebi na currency, boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you, boogie down make I blow it on you
Shebi na currency, boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you, boogie down make I blow it on you
Shebi na currency
(Bridge – Davido)
The dollar dey, pounds dey, the mulla dey
The dollar dey, pounds dey, the mulla dey
Everything dey
(Outro)
S to d K, Currency, OBO
Mr Love, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money, I got the money
Currency
The post LYRICS: Skales – Currency Ft Davido appeared first on GL Trends.
Post a Comment